Official ‘Dance’ Lyrics by Sean Tizzle

Share this post:


Sean Tizzle Lyrics

Embrace the melody and sing along to Sean Tizzle‘s “Dance,” the lyrics are provided below.

RELATED: Read ‘Sean Plenty’ Lyrics by Sean Tizzle

Sean Tizzle – Dance Lyrics

Caroline na you dey do me the something
Oya gba ko je
You’re the one that I’m feeling o
ABC so easy like ABC
That’s why you
Dey always understand me

Sexy lady o
Mo like bo se’n redi
Sugar honey o
Jowo ko fi’be han mi
Jowo ko fi’be han mi

Ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki

Do shakara like it’s your birthday
elepepe
We go s’ope sey we see the next day
I thank you baba for giving me this girl

Sexy lady o
Mo like bo se’n redi
Sugar honey o
Jowo ko fi’be Han mi
Jowo ko fi’be Han mi

Ba mi jojokijoki
Jojokijoki
Jojokijoki
Jojokijoki
Jojokijoki

I like, I like, I like
The way you dey tell me
Baby raga bo mi
Ololufe mi
To’n lana ko mi
Na you dey give me the something
Wey dey tanana me
Na you dey cause the ginger
Wey dey wahala me

Caroline na you dey do me the something
Oya gba ko je
You’re the one that I’m feeling
ABC so easy like ABC
That’s why you
Dey always understand me

Ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook





Source link