Excert: Early Momo Palm Wine by Immanuel Táiyéwò Fáwọlé

Share this post:

MOVEMENT SEVEN Kpako Women’s Union meeting. MADAM BECROFT. Soup wey no get palm oil, na eyes we dey tek see am. And di wan wey no get salt, na mouth we dey tek know. From awa visit to di palace yesterday, we don tek awa eyes see sey we no get leader for dis land. […]

Source link

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *