Consistently Lyrics by Magixx | Notjustok

Share this post:

Magixx Lyrics

Leading off Magixx’s debut album, I Dream In Color, the introductory track, Consistently, immediately grabs your attention; explore its lyrics below.

Cover art for I Dream In Color Album by Magixx
I Dream In Color Album Cover

RELATED: Read ‘Voices’ Lyrics by Magixx

Magixx – Consistently Lyrics

Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me

And all those tears I cried
Didn’t know that I’ll be so blessed
Brother man I feel blessed
Brother man I’m so blessed
And plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less

And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only mе know where I’m going to

Tryna hold my tears whilе I write these song
Cause plenty don sup wey I no fit talk
Because na me dey for me
When nobody dey for me
2020 was the goal
It was a sad day mama had the stroke
So many demons wey dey fight for me souls
But I stay strong cause Baba God know
Because me know for my life
Sey me a gon be special one
So me no dey fright
So I put in the grind and work
Tell my papa sey everything so soft ooo

Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me
Consistency agility
Sey them be doubt my ability
But right now, sey them dey feeling me

And all those tears I cried
Didn’t know that I’ll be so blessed o
Brother man I feel blessed
Brother man I’m so blessed
And Plenty devils in my life
Tryna make me feel less o
Tryna make I feel less
Trying to make I feel less

And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
And nobody ooo
Nobody nobody, fit relate ooo
Na only me know where I’m going to

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook



Source link

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *