Salam Lyrics by Fazil | Notjustok

Share this post:

Fazil Lyrics

Salam by Fazil blends haunting melodies with raw, honest lyrics that hit home. If the song’s vibe has caught you up, now’s your chance to read through the lyrics and uncover the deeper meaning behind the music.

Fazil – Salam Lyrics

Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm

Tell me what to do
Tell me what to do
For this struggle make I go cause hullabaloo
I go shout I go sing
Wetin I gain if I no get money
Everything I lose
This period
I dey see period
Man I dey insecure o
Then I go on my knees and
I start to dey speak in tongues

As I dey see dream die
I dey see dreams fly I know
You dey try I know
You be commmando
And for this life o
You go come and go
That’s just how it goes
Make lord save your soul

Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm

No be matter wey worry you
Na hin matter
But as your run the matter wey matter
Na I’m matter
My nigga man
My nigga man no dey bother
Ma sare asapa kolu motor jasi gutter eh
The more you look
The less you see
Many chances wey man don seize
E no easy like ABC
Na Jah be the spec when e dey blurry

As I dey see dream die
I dey see dreams fly I know
You dey try I know
You be commmando
And for this life o
You go come and go
That’s just how it goes
Make lord save your soul, oh oh

Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Salam alaikum
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Wa alaikum Salamu
Hmmmm

Check lyrics of other latest songs here, and get fresh updates as they drop via and Facebook



Source link

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *